If 2face advertis contraceptives,no buy am na fake - TopicsExpress



          

If 2face advertis contraceptives,no buy am na fake if Akala sell bleaching cream,abeg rush am na original. If Dama jonathan dey teach English language,Abeg comot ur child 4m dat schl,it is highly dangerous. If armed robber visit emirate stadium dey wont go 2d trophy room bcs no recent trophies. If timaya advertise schl,no carry ur pikin go der or else na correct ABA pidgin go full him skull. If dangote giv una jewelry,Abeg rush am oh,na confirm gold but if he com giv garri,Abeg no tak am na cement. If u hear election tribunal,na ACN. IF u hear say me and 2face dey dat,no mind dem ooo we are just a FRNDS.
Posted on: Fri, 25 Oct 2013 08:11:54 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015