In WAEC examination Akpors was asked to complete the following 1 - TopicsExpress



          

In WAEC examination Akpors was asked to complete the following 1 He who fights and run away Akpors E don surrenderbe dat na na fear catch am 2 A rolling stone Akpors No fit just dey roll na person push am 3 He who lives in a glass house Akpors Na rich politiciane go be 4 A stitch in time Akpors Dey prevent further tear tear 5 Bird of the same feather Akpors Na the same mama born them 6 One good turn Akpors Na correct power steering fit do am 7 A bird in hand Akpors Wetin e wan be again if nobe barbeque Dem plenty for chicken republic 8 Half bread is better than Akpors Puff puff buns or garri without sugar 9 A journey of a thousand miles Akpors Na d person wahala be dat na Why e no enter car or aeroplane jeje 10 He who laughs last Akpors Get brain problem Make dem examine am becos na begining of madness be dat 11 A patient dog Akpors Na hunger go kill am 12 All work and no play Akpors Na bank job be dat bros 13 Once beaten Akpors Na revenge go follow be dat 14 A fool at forty Akpors U never see Naija own our own starts
Posted on: Thu, 05 Sep 2013 17:45:02 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015