In a church an akwa ibom ladywanted 2 share her testimony of a miraculous pregnancy but becus of her wrong way of pronouncing L nd R she said: bledlen plaise d rod. church: haleluyah sis: una see me b4 i no fit born pikin den i cum dis church nd i see pastor den pastor say make i com plivate player meeting. na for derepastor come follow him rod talk say i nid pikin na so him rod arise and do wonder for ma body and now i don dey two months plegnant. Make una abeg help me plaise d rod of pastor. Immediately, d pastor fainted..........
Posted on: Thu, 29 Aug 2013 08:45:38 +0000