In an examination, Akpors was asked to complete the - TopicsExpress



          

In an examination, Akpors was asked to complete the following: 1. He who fights and runs away? Akpors: E don surrender be dat na, na fear catch am 2. A rolling stone? Akpors: No fit just dey roll, na person push am. 3. He who lives in a glass house? Akpors: Must be a very rich politician. 4. A stitch in time? Akpors: Dey prevent further tear tear. 5. Birds of the same feather? Akpors: Na the same mama born them. 6. One good turn? Akpors: Na correct power steering fit do am. 7. A bird in hand? Akpors: Wetin e wan be again if no be barbeque? 8. Half bread is better than? Akpors: Puff puff, buns or garri without sugar. 9. A journey of a thousand miles? Akpors: Na d person wahala be dat na, Why e no enter car or plane jeje? 10. He who laughs last? Akpors: Get brain problem. Make dem examine am, becos na beginning of madness be dat. 11. A patient dog? Akpors: Na hunger go kill am. 12. All work and no play? Akpors: Na bank job be dat bros. 13. Once beaten? Akpors: Na revenge go follow be dat.
Posted on: Mon, 30 Jun 2014 06:31:50 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015