In an examination , Akpos was asked to complete the following: 1) - TopicsExpress



          

In an examination , Akpos was asked to complete the following: 1) He who fights and run away? AKPOS : E don surrender be dat, na dear catch am 2) A rolling stone? AKPOS: No fit just dey roll, na person push am.. 3) He who lives in a glass house? AKPOS : Na rich politician ego be… 4) A stitch in time? AKPOS : Dey prevent further tear tear… 5) Birds of the same feathers AKPOS : Na de same mama born dem… 6) One gud turn? AKPOS : Na correct power steering fit do am… 7) A bird in hand? AKPOS : Wetin e wan be again? If no be barbeque. Dem plenty for chicken republic Half a loaf is better than? AKPOS : beans and gari, soaking without sugar… 9) A journey of a thousand miles? AKPOS : Na de person wahala be dat,na why eno enter car or aeroplane jeje… 10) He who laugh last? AKPOS: Get brain problem, make dem examine am bcs na beginning of madness be dat… 11) A patient dog? AKPOS : Na hunger go kill am… 12) All work and no play? AKPOS : Na bank job be dat bros… 13) Once beaten? AKPORS : Na revenge go follow be dat… 14) A fool at forty? AKPOS : I never see for Naija, our own dey start at 50… If na you be the teacher, wetin you go give Akpos over 100?.....gud nite peeps........ Pяĩйcε̲̣̣̣̥ hΑ̲̅d̶̲̥̅̊ΰяΑ̲̅h
Posted on: Tue, 23 Jul 2013 21:01:50 +0000

Trending Topics



>
ta0qtl Thanksgiving Turkey Shoot, framed black wood, white matte
SADC SOUTHERN AFRICAN NATIONAL LIBERATION STRUGGLES RESEARCH
Heres some happy news. Or NOT news, to us who actually deal with
Dont know to express how sincere and grateful I am to all the
We are proud to partner with Durham Ranch offering our guests only
✖ DB24PH3S Centrifugal Roof Mounted Exhaust Fan DB24PH3S
Memorize PMI’s 10 Knowlege Areas of Project Management in 60

Recently Viewed Topics




© 2015