Isoko must better Good morning question. ISOKO PDP Members - TopicsExpress



          

Isoko must better Good morning question. ISOKO PDP Members for the past few days unu just dey hold meetins up nd down. @Mallam-Obi house, oleh ward 1 unu hold meeting as Akpati nor carry PDP membership card unu nor allow am enter the meeting cos Im must to tell our good Isoko fans as unu waka and talk reach. as unu kukuma nor allow am so Abeg make una tell us how unu discus reach cos we know say all the meeting Na base on the coming selection of candidates for our councils.Abeg oh who unu select for us. make we for dey prepare our agogo for who we go support. you when dey read us, who be the candidates wen dey ur mind for both Isoko south and north LGA council self ?. isiegwaree ISOKO MUST TO BETTER IJN
Posted on: Mon, 19 Aug 2013 07:35:09 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015