Its very hard for most of d Naija people †̥♥ accept dat - TopicsExpress



          

Its very hard for most of d Naija people †̥♥ accept dat !!! ♥ All noodles are not Indomie Na for naija u go see person go dey busy dey ask d seller : madam pls give me d oda type of Indomie , no , ℓ̊ mean chicki chiki Indomie or O noodles Indomie .... ♥ all seasoning cubes are not MAGGI Dis one Im sure 98% of Naija people make same mistake Na for naija u go dey hear , madam abeg give me Knor Maggi or Royco Maggi ....hahhahaahhaahhhahha ♥ all BEVERAGES are not TEA ... Infact dis one dey cause wahala steady , even d learned ones still dey find am difficult †̥♥ understand . ℓ̊ visited a family pal last time , ℓ̊ was asked of wat ℓ̊ would take , ℓ̊ said Tea , she shouted ....ozioma , abeg rush go mama Emeka shop , buy Milo 25naira , buy Loya milk 30 naira and sugar 10 naira ....oya gbaa oso.... =))º°˚˚˚°ºнaĦaнaº°˚˚˚°º=)) ......laffff almost killed me ... ℓ̊ asked for Tea , which is simply Lipton tea bag or any oda Tea bag , she gave me beverages instead .... * anyway , ℓ̊ manged †̥♥ take it shaa ... ♥ not all TOOTHpaste be MACLEAN ... U go dey hear , madam abeg give me closeup maclean *chai , nsogbu di ♥ not all DETERGENTS be OMO Ozioma , abeg go buy me bimbo OMO or Klin omo ... =))º°˚˚˚°ºнaĦaнaº°˚˚˚°º=)) ♥ not everybody weh travel go abroad dey YANKIE .... ℓ̊ asked one of ma guy , where Chuks dey since ,?....he said haba , Chuks don go yanke na , ℓ̊ asked which part , ? He shrugged and said .....Chuks dey Malaysia na , over a year now .. Hahahahhahaha , =)) laugh º°˚ ˚°º≈don º°˚ º≈almost º°˚ ˚°º≈disvirginº°˚ ˚°º≈jkº ˚°º≈=)) =)) ♥ Not everybody weh read dis thing now sabi am before Ooº°˚ ˚°ºoo ...but dem go dey behave now like say dem no dey do same mistake before until now Prof Jk don teach dem Oya .....wat do u say †̥♥ UNcle Jay ?
Posted on: Wed, 13 Nov 2013 10:04:09 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015