JAMB WAHALA!!! Some of our girls no go kill person ooo... A - TopicsExpress



          

JAMB WAHALA!!! Some of our girls no go kill person ooo... A girl sent me her JAMB registration number for me 2 check her result 4 her, and after series of trial, I finally succeeded in checking d result... I sent her d breakdown of d result as follows:- English -32 Commerce -39 Government -41 Economics -29 Aggregate - 141 She immediately called back in a harsh tone and told me.. which kin nonsense JAMB result dey do self? Dis no b my result nah. Why dem com put Agric 4 me wen I no take am?.. I then asked, Where Agric dey for dia nah? and she said You no see say dem give me 141 for Agric? I don xplain 2 her tire, but she refuse to accept... Abeg wetin I go tell her again 2 convince her?
Posted on: Tue, 08 Jul 2014 05:54:15 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015