JOKE OF D WEEK (Heros Stuff) Make una no vex o! Na my wedding - TopicsExpress



          

JOKE OF D WEEK (Heros Stuff) Make una no vex o! Na my wedding preparation keep me away 4rm dis stuff 4so long. Well I don come again to share my experience wit u. Na on my wedding day I c d one wey pass me o! One woman was called on d high table on my wedding day. I no no say dis woman neva com lagos b4. As d usher introduce-am to d high table, immediately she carry d toast cup wey dey her front throw inside her handbag wit d serviette. I no even mind her, but na wetin she do when them dey share toast wine surprised me. As them dey pour wine reach her side, she quickly brought out d toast cup from her bag & stretched it to d man. D man poured to her cup but she persuaded d man to fill her cup to d brim. D man out of pity I guess, filled her cup to d brim. Na there she make me fear! Immediately, she deep her hand in her handbag, brought out d serviette, deep d serviette into d toast cup as she soak d tissue wit wine, wow na mouth she carry-am go straight! She no stop there o! She even went under d table, picking d serviettes on d floor as she eats dem as well.. Na there I vex go meet-am, com ask-am say.... Me Mama! Y u dey eat dis nonsense nah? D woman No b u invite us, com serve us oyibo bread & wine? Me Ah.. Mama! Dat thing nobi bread o! Na serviette!! D woman Eehhm... I like-am like dat, bcs e sweet shah! Me I mean nobi food at all... Na toilet roll! D woman Aaaaaaaaaaaaaarrhh!!!!! Hero don kill me o! (Vomiting) Valid for 7days!!!!
Posted on: Sun, 20 Oct 2013 22:17:41 +0000

Trending Topics



us,
Psalm 139:13-18 For You formed my inward parts; You wove me in my
Ok left house at 5:05am to shop at Walmart, store dead!! Got
Four new shows booked this week. You can hit us up for tickets for
For anyone wanting to better understand what is happening in Hong

Recently Viewed Topics




© 2015