JUST FOR FUN - Naija Proverbs Translation:- - TopicsExpress



          

JUST FOR FUN - Naija Proverbs Translation:- 1. Craze no hard to form,na the trekking be wahala. English translation: Easier said than done. 2. No matter how hot your temper be, e no fit boil beans. English translation: Calm down, your temper won’t solve the problem. 3. Chicken wey run from Borno go Ibadan go still end up inside pot of soup. English translation: You can’t run away from your destiny. 4. Today’s newspaper na tomorrow Suya wrap. English translation: Keep calm! Nothing lasts forever. 5. Cow wey dey in a hurry to go America go come back as corn beef. English translation: Just be patient. Let the game come to you. Don’t rush! 6. Akara and moin moin get the same parent, na wetin dem pass through make dem different. English translation: How you start doesn’t matter, what matters is how you finish. 7. Leave matter for Mathias and Sabi for Sabinus. English translation: Give everyone what they deserve. 8. The difference between kpekere and plantain chips na packaging. English translation: Don’t judge based on appearance alone. 9. Escort me, Escort me, na im slave trade take start. English translation: Serious things sometimes start like a joke. 10. The water wey dem use take make eba can never be recovered.
Posted on: Mon, 12 Jan 2015 18:42:07 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015