Jet Li Jackie Chan James Bond 007 Van Damme Spider Man Super - TopicsExpress



          

Jet Li Jackie Chan James Bond 007 Van Damme Spider Man Super Man Hellboy Abija Dagunro Lalude Alapinnu Osa Fadeyi Oloro Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey Boko Haram don kidnap some girls o... Dem hide for one corner like sey d tin pass film... Especially dat Jet Li & Jackie Chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers at one spot. If dem born una papa well, make una produce one yeye film give us again... Mcheww
Posted on: Sun, 18 May 2014 21:16:04 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015