Jet Li, Jackie Chan, Van Damme, James Bond 007, - TopicsExpress



          

Jet Li, Jackie Chan, Van Damme, James Bond 007, Spiderman, Superman, Batman, Arnord Schwazenneger, The Avenge, Captain America,nd othe Hollywood Actors..... Na inside film den go dey show stunt, now dem hear say Boko Haram don kidnap our girl for Naija, dem lego 4 one conner like say d thing pass film,most especially dat Jackie Chan yeye Jet li nd JAck Bauer, na 4 inside film den go dey beat over 500 ppl with ordinary bathroom slippers at a spot, if dem born ur great grand papa nd papa well do any yeye film 4 here again!, 20th century fox nd Marvel pictures,una dey hear me now, it dem born u well produce any action film here, na curse I go curse una, prove ur action 4 real life naaaah!..... BRING BACK OUR GIRLS OOooooo!!! A.m friends
Posted on: Wed, 21 May 2014 09:27:25 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015