Jet li, Jack chan, James bond, 007, Steven Steagal, Vandam, Vin - TopicsExpress



          

Jet li, Jack chan, James bond, 007, Steven Steagal, Vandam, Vin Diesel, Jack Bauer, Spider man and Super man... Na inside film una go dey show stunt abi? Una hear say boko haram don kidnap over 200 girls o... Una lego for 1 corner like say Nigerians no dey buy una films. Especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot. Tiwonbati bi yin da, ke tun se nonsense film kan jade....mtcheew!!! Una God evening o jare
Posted on: Tue, 10 Jun 2014 21:15:53 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015