Jet li, Jack chan, James bond 007, Vandam, Spider man, Super man, - TopicsExpress



          

Jet li, Jack chan, James bond 007, Vandam, Spider man, Super man, El boi, Arnold, Ranbo etc... Na inside film dem go dey show stunt Dem hear sey boko haram don kidnap som girls o... Dem lego for 1 corner like sey d tin pass film Especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @ 1 spot...if dem born all of unna mama well,make i hear say u do anoda film....idiot peopleee
Posted on: Wed, 14 May 2014 21:01:06 +0000

Trending Topics



eed rewards you can today, but your
To stay in the present moment is to stay in eternity, for the
Opinion Peter A. Dimitriou Sam Carana Paul Beckwith Paul

Recently Viewed Topics




© 2015