Jet li Jack chan James bond 007 Vandam Spider man Super - TopicsExpress



          

Jet li Jack chan James bond 007 Vandam Spider man Super man El boi Na inside film dem go dey show stunt Dem hear sey boko haram don kidnap som girls o... Dem lego for 1 corner like sey d tin pass film Especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot Tiwonbati bi iyayin re ketu shey filmu weere kan jade.... G̲̣̣̣̥o̲̣̥ό̲̣̣̣̥̥̊ƌ̲̣̣̣̥ morning Friend. Psalmseen CareS
Posted on: Wed, 21 May 2014 05:32:15 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015