Jet li, Jack chan, James bond, 007,Vandam, Spider man and Super - TopicsExpress



          

Jet li, Jack chan, James bond, 007,Vandam, Spider man and Super man... Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap over 200 girls o... Dem don go for 1 corner like sey Nigerians no dey buy dere films. Especially dat Jet li & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot. Ti won bati bi iya yin re, ke tun she film jakujaku kan jade. #BringBAckOurGirls #ceo
Posted on: Sat, 31 May 2014 05:19:05 +0000

Recently Viewed Topics




© 2015