Jet li, Jack chan, James bond,007,Vandam,Spiderman,Super man - TopicsExpress



          

Jet li, Jack chan, James bond,007,Vandam,Spiderman,Super man amitah bacchan, commando,yun wu,... Na inside film dem go dey show stunt and beat many men as if den get 4 hands. Dem hear sey boko haram don kidnap over 200 girls o,hear sey den dey knock-out bomb,bang am and e dey blow lyk sey we dey rejoice merry Xmas nd Happy New Year,killin pple lyk sey butcher dey kill cow 4 abateur... Dem don go for 1 corner like seyNigerians no dey buy dere films abi,na thunder go fire dem. Especially dat Jetli & Jack chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers 4 1 spot. Abi na lie? mtchwwwww ¥NBR!¥
Posted on: Sun, 01 Jun 2014 06:58:47 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015