Jet-li, Jack-chan, James bond, Vandam, spider-man and superman go - TopicsExpress



          

Jet-li, Jack-chan, James bond, Vandam, spider-man and superman go dey show stunt inside film, dem hear say BOKO HARAM kidnap some girls ooo... Dem go Leggo for one corner like say d thing pass d film wey dem dey do, dem no fit go rescue d girls for us.. especially that Jetli and Jack chan wey fit beat 50 people with ordinary bathroom slippers at a spot... Ton ba ti bi Iya yin re, ki e tun se film were kan jade... Awon bastard, olosious fellow! Good morning jare beautiful people!
Posted on: Mon, 19 May 2014 10:12:26 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015