Jet li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Dam, Spiderman, Superman, - TopicsExpress



          

Jet li, Jackie Chan, James Bond 007, Van Dam, Spiderman, Superman, Batman, Arnold, The avengers,captain America .. Na inside film dem go dey show stunt. Dem hear sey boko haram don kidnap som girls o... Dem lego for 1 corner like sey the thing pass film, Especially dat JACK BAUER guy n dat yé-yé Jet li & Jackie Chan wey fit beat 500 people with bathroom slippers @1 spot.Ti won ba ti bi iya nla iya yin da ke tu se fimu were kan jade, epe ni ma se fun yin ! If them born HOLLYWOOD well,marvel pictures, make them release any yé-yé film again! Na epe from Ijebu I go package for them! # bringbackourgirls#
Posted on: Wed, 21 May 2014 04:21:37 +0000

Trending Topics



class="stbody" style="min-height:30px;">
الحب الـذي يـبدأ فـي الـهاتف **
style="margin-left:0px; min-height:30px;"> This is a good mixer from Tefal. The only flaw is that you cant

Recently Viewed Topics




© 2015