Jet li, Jackie chan, James bond 007,Vandamme,avengers,jack bauer, - TopicsExpress



          

Jet li, Jackie chan, James bond 007,Vandamme,avengers,jack bauer, Spider man and Superman... Na inside film dem go dey show stunt. Demhear sey Boko haram don kidnap over 200 girls o...Dem lego for 1 corner like sey Nigerians no dey buydere films. Especially dat Jet li & Jackie chan wey fitbeat 500 people with bathroom slippers @1 spot. (Ifdem born una mama well,make una bring una filmcome nigeria again) #BringBAckOurGirls ... Have a wonderful weekend friends.
Posted on: Sat, 31 May 2014 11:30:12 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015