Jet li, jackie chan,bruce lee, van dam, james bond 007, super man, - TopicsExpress



          

Jet li, jackie chan,bruce lee, van dam, james bond 007, super man, spider man, captain america......na inside film dem go dey show stunts, dem hear say boko haram kipnap some gals , dem go hide for one corner like say dem no hear....especially that jet li wey fit beat 500 people with bathroom slippers at a spot.......mtche...awon oniranu oshi....if i hear say una du ani rubbish film again....jargons
Posted on: Mon, 19 May 2014 20:41:04 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015