.. Job Info:..How una day dey go, hope say de hot sun no dey touch - TopicsExpress



          

.. Job Info:..How una day dey go, hope say de hot sun no dey touch una bodi, coz we hear say hot sun dey for some kyn area despite de cold wey dey igboro.. We don bring una anoda JOB Info: .. Receptionist Needed.. Na for Ladies, if you know say you dey speak better english, get beta dress sence, not more dan 25 years old.. - pesin wey dey Passionate about people and dey ready to learn - ihm go gat get Good manner and loves God Wey dey live around opebi/Allen/ikeja side ..Academic qualification: OND, IT students who get at least a year to work fit apply. If you know say U̶̲̥̅̊ dey fit and dey ready to start work as a receptionist/front desk. Send your CV/copy of your recent pix to praisefowowe@gmail Deadline na tomorow 10am. .. Goodluck to una.
Posted on: Mon, 22 Jul 2013 15:00:23 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015