Joke: Naija proverbs reloaded 1. A rolling stone no just dey - TopicsExpress



          

Joke: Naija proverbs reloaded 1. A rolling stone no just dey roll... Na person push am. 2. Birds of the same feather...na the same mama born dem. 3. One goodturn......... na correct power steering be that. 4. A bird inhand........ Wetin e wan be again if no be barbeque. 5. Half bread………. Is better than buns/ puff puff 6. D journey of a thousand miles……. Ol’boy e beta make u carry your car go o or enter aeroplane 7. He who laughs last........ na mumu. Why im no catch the joke at the first time and laugh when others dey laugh? 8. The patient dog........ Na hunger go kill am. 9. All work and no play……Na Banker be dat 10. All play and no work…… Abeg na real life be dat. Afterall i see as u happy wen dem declare holiday. Have ur say below
Posted on: Tue, 27 Aug 2013 21:02:52 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015