Joke for the week: A conductor asked 1 of his passengers: wey ur money? Passenger replied: i be staff! Conductor queried: which kind staff U be? U be police?=No! U be soldier?=No! U be Navy?=No! U be Airforce?=No! Then wetin u be! Abeg pay ur money! Passenger replied! I be boko haram! All passengers shouted: WHAAT!!! Conductor u dey mad? Oga boko..., sorry sir, abeg no vex we go pay 4 u sir. Everybody screamed- Driver next junction i dey drop oo! Good after noon palz!!!
Posted on: Thu, 28 Nov 2013 11:51:37 +0000