Jose Mourinho na from Portugal, he coach Cristiano Ronaldo for 3 - TopicsExpress



          

Jose Mourinho na from Portugal, he coach Cristiano Ronaldo for 3 long years for Real Madrid and Cristiano Ronaldo na from Portugal too but Jose come out last week say he no know anybody wey dem dey call Cristiano Ronaldo but just a few hours ago Cristiano Ronaldo introduce himself to Jose Mourinho as he score 2 goals for Real Madrid as dem beat Jose Mourinho and him Chelsea squad 2-1. Now the question be say. THAT STATEMENT BY RONALDO FELLOW COUNTRYMAN JOSE MOURINHO. HOW UNA SEE AM? 4rm web
Posted on: Thu, 08 Aug 2013 06:12:08 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015