**Just Thinking** I dont think these doctors/scientists are - TopicsExpress



          

**Just Thinking** I dont think these doctors/scientists are sincere o. Instead of them to tell us, they have not gotten any basic information about this Ebola source, they wanted to consciously override my own consciousness. Me? I should not chop bushmeat? Wetin dem don dey chop before dem borne my forefathers? Abegy jare? Now dem tell us say Bittercola dey prevent am. Chai...dem wan dey teach us the medicinal importance of Garcinia cola (Bitter cola) niyen o. Wetin we don sabi before say Bitter cola na utility food substance and its medicinal importance cannot be over-emphasised. Abegy, me dey chop the laps of Eran oya o with my usual bottle here o. Abi, Ebora Ebola just invade our forest ni? Instead of you to tell us say you never sabi wetin dey happen. Afternoon jare!
Posted on: Sat, 02 Aug 2014 12:18:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015