Kpooookooo for you my correct padi still on the weekend parol - TopicsExpress



          

Kpooookooo for you my correct padi still on the weekend parol marras with your Loyal Boy Richard Gbajimi (@RichardGbajimi)..Today Yarnings be say you and your papa dey inside motor and naim dey drive..Una com dey listen to one song from FM..Your Papa com ask you say my pikin wetin be the title of this song? And the title of the song na “Shut up and drive” wetin you go tell your papa?..oya naa drop am as e dey hot!
Posted on: Sat, 05 Oct 2013 09:28:05 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015