LWKMD.,ABEG READ DIS CONVERSATN BWT A CUSTOMER MTN ND CUSTM - TopicsExpress



          

LWKMD.,ABEG READ DIS CONVERSATN BWT A CUSTOMER MTN ND CUSTM SERVC.Coustomer:na wa oh! Person go dey call una on top hin mny na nonsense music una go dey carry prs play.Abi una think say na flash i dey flash since? CUSTOMER SERVICE.thank for calling MTN COUSTOMER SERVICE.My name is THOMAS-ADEBAYO.how may i help u sire.CUSTOMER_Help who?if i tell u my problem una go fit help me?na una get problem stil yet na una go dey ask person for hin own problem.4 d past three day now network no dey my phone.i no fit send text,call out or evn browse.shey na by force to give the whole nigerial free browsing?una carry the browsing wey people pay for give way no pay stil yet na prom una claim say dey happan.which kan Gbanjo be that? COUSTOME SERVICE.We apologize for any inconveniences sir.whats your name nd where are you calln from.COUSTOMER:Na thunder go disvirgin all una satellite nd base stations.na my name go solve the problem?Abi craze dey draft with ur head?i say i collect numba frm one fine girl since friday reach today i no fit call her cos of ur bad network.And i wan carry am comot this saturday the 26th go for (ELEGUSHI BEACH)Lekki.As i dey talk so i neva fit reach her on fone make una no fall ma hand make devil no una hand too oh.unless u wan make ayelala borrow una chairman loan wit huge interest.make una find something do nah nah nah! COUSTOMER:Oga relax nah.this one wey dey horny so relax .Give me the girl numba mak i call am 4 u wit my other line u fit even send me credit so i fit help u tell am ur msg.this saturday.shebi?no wahala.just dicate her numba.CUSTOMER: chineka na kpog onge ara!! Na Amadioha go give u blow job.so make i give u her numba so u self go fit arrange her abi.na ogun go kill u idiot.Ends call
Posted on: Mon, 03 Feb 2014 07:50:20 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015