Later dem go day naija too get illiterates,why we nor go get - TopicsExpress



          

Later dem go day naija too get illiterates,why we nor go get illiterates when things here are not done in a literate way. I try to go school=strike I nor go school=porverty I travel by air=plane crash By sea=millitants attack By land=bad roads n armedrobbers attack I go for worship in the church/mosque=boko haram I pack go village=witchcraft I stay at home=joblessness I do G =dem day na 419 so wetin man go do
Posted on: Wed, 16 Oct 2013 10:30:07 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015