Laughing Pain # Jokes [Funny] WAHALA (TROUBLE) is: #1: When the - TopicsExpress



          

Laughing Pain # Jokes [Funny] WAHALA (TROUBLE) is: #1: When the person interviewing you at your new job is the same guy you insulted in traffic. (You go apologise tire.) #2: When you tell your friendYour Mama!!! and turn around and see his or her mum staring at you. (Mehn, you go collect plenty slap.) #3: When Mosquito lands on your fathers bald head and you try to kill it with your bare hands. (You must provide the proof ohh!, or else,,,,.} #4: When you updatesalary thingson facebook and your landlord commentson point. (You go travel go villa by force.} #5: When you dey on top okada and the okada man dey ping (Na automatic ticket to Baba God be dat. #6: When you finish eating in an eatery and you find out your wallet fell out in a taxi (Start to prepare your grammar wey big pass the one of Hon. Patrick.) #7: When olympic gold medalist Usain Bolt chases you with a Cutlass. (Oboy no run, just stop begin beg am sharp sharp.) #8: When you give beggar N5000 note instead of #50. (Generosity go change clubside.} When your husband dey play wit you, your pikin shoutDaddy you no sabi, no be so gateman dey do am. (You no say water don pass garri) #9: When you see your wife for the same hotel you go with your babe. #10: (O! boy start fast calculations.oO ! Before the situation go resemble BODMAS and CALCULUS} #11: When youre in a bus and you throw away N1000 note instead of gala wrapper. (Oboy , E don red for your eyes be dat!) #12: When you carry your new girlfriend go Genesis Fast Food in Enugu. She chop pass the money wey you carry. (I swear, you go wash plate tire} #13: When you lie for girl in a bus say you be army officer, police for check point come ask: IDENTIFY URSELF SIR (The market wey you buy pass alaba market} #14: When you are on a plane and you heard the pilot shoutingOh! my God(Na prayer for forgiveness sure pass O!) #16: When your galfriend enter your room and she discover say pant wey no be her own dey for your drawer. (Guy, just prepare lies wey win Guinness Book of records else you go wear seatbelt on top okada. #17: When you mistakenly send the love text meant for your boyfriend to your father. (Chei! You have serious explanation to do if you no want your papa to forget em hand for your face.) #18: When you mistakenly pour dirty water with oil from your upstair and em go splash for soldier men patrol motor. (hmm! Your own don kpeme be dat cos you go suffer like Damaturu cows.) #19: When you dey beside a guy in a commercial bus and he sayswatch out in the next 30 seconds,the bomb wey I carry go explode.oO!(Omo gbege and catastrophy don tie wrapper for you.oO!) #20: When your dad works at NEPA and they take light and you shoutGod punish NEPA and hes there with you. (Na your mama go start topay your school fees.) #21 When you read this joke beside a psychiatric doctor. (Na ontop psychiatric hospital bed with chains you go find yourself...
Posted on: Fri, 18 Oct 2013 17:29:14 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015