Life don change totaly, nd na we change am. Dos days wey b say - TopicsExpress



          

Life don change totaly, nd na we change am. Dos days wey b say pesen must mary b4 she get pikin, nw nko ? Na pikin wey dem born go make dem mary even if posible ni. Dos days if wife dy go ha husband house 4 mariage, dem go gv ha pikin-wife folow, nw nko? Na pikin-wife age dy born pikin. Dos days wey b say husband pikin na hm plenty, nw nko? Na concubine pikin na hm plenty. Wch hous no get concubine pikin make e raise hand ? Dos days wey b say respect full dem our father wifes body so tey dem go dy call pikin broda nd sister 4 dem husband hous, nw nko? Wia u wan c am! Lyk say make we rewind d hand of time.
Posted on: Sat, 27 Jul 2013 20:03:47 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015