Lol, una gudmorning o... no be dis kind big God i go de form - TopicsExpress



          

Lol, una gudmorning o... no be dis kind big God i go de form big boi or too shy to dance to o, even if i no sabi dance i go du de one wer i sabi, i go muv my leg, my waist, muv my backside, i go raiz my hands up, i go nod my head and i go shake am ma, i go jump, then call holi spirit make him come assist me make i learn beta beta steps! omo na dancing tins now o ...hehehe...see me see dancing... abeg make una join me ooo...
Posted on: Sat, 26 Oct 2013 08:02:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015