Love reciprocate......immediately u see a girl/boy nd u fall (♥) - TopicsExpress



          

Love reciprocate......immediately u see a girl/boy nd u fall (♥) her/him instantly,him/her too must alxo fell a bit of of it nd d next tin 2 do is 2 woo (Propose)her buh now gurls don change everytin upsidedown..u ĞỖ woo like 2 tyms nd start cha sing dem all ova d street like Christmas chicken,still dey no ĞỖ accept ur request nd na only 1 thing dem 4get, d tin b say all girls forget say dem plenty pass US(boys) in d universe .......................NW if u woo a girl nd she no gree nd u try lyk more 2 times åğåȋñ. Nd she still dey do yanga ! Abeg leave her alone мαкє she ĞỖ marry her papa .....................thumbs Up If u Fink lewis is RITE????
Posted on: Fri, 23 Aug 2013 21:24:56 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015