MENZ WORLD My felow men,do u kn dt dis is our world? We rule nd dtamines wt 2 hapnd. We mek choices nd gt wat we wnt. Na we dey do d point nd kill process by oursef @ gals. So my brethren, no let any gal do shakara 4 u bcs witout us dey cnt gt dia nd bcs na we go finaly marry dem. As long as u ar educatd or u av hndwok, it mins u av a brigt future nd our gals sees dis future mor clearer dan we dt has it, so dey wil definitly cm 4 u. Dnt let any gal luk down on u bcs dia ar many fishes insid riva naija,benue or evn d red sea (won kpoju gan)..guyz,dis is nt an advic bt a bragin note. Proud 2 b a man...obivic
Posted on: Tue, 19 Nov 2013 07:18:01 +0000