MORNING DEVOTION IN ASO ROCK Doyin Okupe takes morning devotion - TopicsExpress



          

MORNING DEVOTION IN ASO ROCK Doyin Okupe takes morning devotion in Aso Rock and concludes his prayer, ... we ask this through Jonathan our Lord. Silence looms for a while then we hear the sound of a hard knock on somebodys head. We open our eyes and lo, its Jonathans knuckles on Okupes head. Next we see Jonathan drawing Okupes ear and the creeks in him manifesting: Okupe! Okupe! Okupe! Okupe answers, Jona! How many times did I call you? Okupe says three. Jonathan continues harshly, I dey tell you. I nor hire you make you come join my head with God. You dey hear me ba? I no fit dey like Jesus Christ. No be Chibok girls don loss since I no fit bear their parents burden? No be Boko Haram dey kill people up and down? Wetin I don fit do? No be economy hard now and and we say we dey do austerity measures and fuel price don come down everywhere but we no bring our own come down? I don fit bear Nigerians burden? All dis nonsense wey you dey talk everywhere, my hand no dey oh. I no be like Jesus Christ. if you try dis kind tin anoda time, I go show you say even for Otuoke mad people dey. I don tell you my own. Dey chop dey one wey I call you come chop make I chop my own jeje commot for here. No be me go come redeem Nigeria. I no be Jesus Christ. Wish it was Farida Adamu , Iniobong Leroi Umoh or someone better writing. Itll make a better read. Fiction: just too difficult for me to attempt.
Posted on: Wed, 17 Dec 2014 08:24:49 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015