MOSOGAR E/W L.G.A DELTA STATE MUST - TopicsExpress



          

MOSOGAR E/W L.G.A DELTA STATE MUST BETTER. 12-08-2014 BUFFERING !!! RESUMEING 64% LOADING. All those okada men wey go clear the grass wey don grow cover the express near sublane to the maternity, una go graduate from okada to motor before Uduaghan go Band okada Next Month, because he nor easy. If twenty of una fit dey this mosogar, we nor go dey experience dirty for the town. Na God go bless una wit his infinite mercy I.J.N. Bigie wey dey follow Injure, wey dey work it Daniel before. Abeg try make u go pay ur debt wey u dey owe before e go turn another thing, because d money don tai. U nor get money u dey brag dey go buy things credit. If u think say i dey lie, na Ovo wey dey sell Electrical things by BEDC office and Willing wey dey sell Cosmetics nd Drinks nai u dey owe. U drive Injure Jeep through out last week. Those of una wey dey drive people Motor follow everywhere like say na ur own, them don manage give u Councillor sit again, if u like make u still dey show-up follow everywhere, if u like make u nor empower people this time around if u don enter position. Na that time u go know say nobody like you. U go cun drive Fegus Spider die. You jobless man wey dem don give Councillor, u know say them gather money buy ticket for u ooh, if u like make u nor pay back the good wey them don do for u. Because u never enter office u don dey demacate ur-self. That Oga brother wey them dash Councillor, you never enter office u don dey show urself like say u be God, if u like nor mix up wit people, na dat time u go know say nobody dey reason u because who get money na him self he get am for. I nor talk pass so, because my hand never strong. RESUMEING 64% LOADING. MOSOGAR MUST BETTER I.J.N ~TAFIA NETWORKING GROUP~ SAYING THE TRUTH.
Posted on: Tue, 12 Aug 2014 08:14:32 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015