Made in Nigeria english: 1.abeg drex bck 2.if i hear pim,u go - TopicsExpress



          

Made in Nigeria english: 1.abeg drex bck 2.if i hear pim,u go hear ween 3.av dy brot d lyt? 4.d film is sweet 5.plx help me slow d fan 6.mummy av cme 7.c as u baff up 8.put d bread insyd d lylon 9.oya cme nd b goin 10.i strng kakaraka 11.i kukuma dnt av ur tym 12.c hw ur eye is entering my fud 13.u dy hear smell 14.c potor-potor 4 road 15.y u dy lie lie 16.i go soon go 17.c bird dy fly up 18.ma belle dy do grin grin 19.hey choi! Wetin u dy scratch bhind dia? 20.u sabi chop chop 21.No any party lwkmd! commnt urs
Posted on: Wed, 04 Dec 2013 06:47:26 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015