Mama t don show for otigba junction abeg I dey here to serve una - TopicsExpress



          

Mama t don show for otigba junction abeg I dey here to serve una wetin u to grade am via percentage ow u go grade plus tell me ow the thing Don affect u? Na God ooo .. want to change for this our ogbonge program otigba junction, wetin u like make we add or remove and so far wetin u fit talk about the program, or if dem tell u to grade am in percentage ow u go grade am plus ow the program don affect u? Na God ooo
Posted on: Wed, 27 Nov 2013 09:22:28 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015