Man U players, wetin dey hapen wetin dey shelle, una fans wan - TopicsExpress



          

Man U players, wetin dey hapen wetin dey shelle, una fans wan know shey na moyes, abi na the Glazers no matter their tactics, una still dey loose so where lele where lele............. Where u dey ooo, where lele oooo. Eric cantona make u tel me, were u dey... Were lele ooo rubber 10(roy keane) were u dey ooo... Were lele oo van der ser were u dey ooo...... C. Ronaldo were u dey oo....... I say Sir Alex Ferguson were u dey o, were lele oooooooooooooo oh! Where lele ooooooo????????
Posted on: Wed, 26 Feb 2014 09:17:12 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015