Mede mede Xtra My people we salute all of una wey dey follow - TopicsExpress



          

Mede mede Xtra My people we salute all of una wey dey follow make the #MedeMede Republic tanda gidigba for Sports Radio. Tori say Queens Park Rangers fit to sack Adel Taarabt legally sake of say e fail to fulfil im contract after manager Harry Redknapp yarn say the player dey overweight and so no dey fit at all to play. Taarabt don play just three times for QPR this season and Redknapp don yarn say him no know wetin e go do for the 25- year-old’s physical condition after dem lose 3-2 to Liverpool at Loftus Road on sunday .According to Redknapp He’s not fit to play football.unfort unately,.e come too yarn say the bros bin play for one reserve game the other day and him even fit run pass Taarabt. My people wetin una feel about dis matter and the action wey the club wan take against the player? Na wetin una feel say dey cause dis overweight for some players afterall dem dey train well?Which player you know wey dey overweight?
Posted on: Mon, 20 Oct 2014 14:51:27 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015