Mehn see confusion here ooooo, poverty y u live ham?, aa aa sorrow - TopicsExpress



          

Mehn see confusion here ooooo, poverty y u live ham?, aa aa sorrow wetin happen? Hardship u follow run? Hardship replies no make u go try na, sickness where u d run go, sickness reply una still dey road? Accident y u commod 4 road? Accident reply oboy nothing again dey happn for road.. Na so so bad market!!oooo if u believe dat all dis are not ur shout AMEN!!!!!!!!!! Dat blessings, favour, joy, goodhealth nd cladness re urs dis month of December! add anoda A........M...........E........N
Posted on: Sun, 01 Dec 2013 04:04:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015