Mercy Sampson wrote Dem say boko haram don poison beans and i - TopicsExpress



          

Mercy Sampson wrote Dem say boko haram don poison beans and i buy half bag for house. From di one wey i cook, i giv my dog ‘bingo’ make e first test am, 45mins lata bingo stil dey waka, I dey jolly den i eat my own. Afta i eat finish, my gateman run come tel me say bingo don die, hey! I run enta house and drink full gallon of palm oil for my belle. I dey tink my life come outside, my gateman com dey tell me say di driver wey kill bingo wan come beg me. If na u, wetin u go do di gateman? hehehehehehehe
Posted on: Sat, 29 Mar 2014 12:44:39 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015