My Blackberry don chop my money tire, na him I come vex - TopicsExpress



          

My Blackberry don chop my money tire, na him I come vex yesterday sell am, come take some money buy Chinaphone! Now am in bigger trouble!!! 1. E go full after 3 minutes of charging. 2. The phone get TV, Touch screen, Nailcutter, Firelighter etc. 3. I fit write text message with a toothpick sef. 4. The spelling get mistake e.g Nokla, blackberry, i-pon, samswag etc. 5. When aeroplane passé e go record” One missed Call”. 6. When a big car horn; e go show” Charger connected” 7. When Chinese man pass e go show: “One Bluetooth device found” 8. When ugly lady waka pass, e go show, “Virus detected” 9 d phone network na ontop of three storey building U go fit get leakage network. Abeg I wan sell am! Who wan buy ooo? Even as I dey find buyer, e dey show me for screen say “No contact found” Gudmorning
Posted on: Wed, 07 Jan 2015 07:34:00 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015