My Blackberry don chop my money tire, na him I come vex yestaday - TopicsExpress



          

My Blackberry don chop my money tire, na him I come vex yestaday sell am, come take some money buy Chinaphone! Now am in bigger trouble!!! 1. E go full after 3 minutes of charging. 2. The phone get TV, Touch screen, Nailcutter, Firelighter etc. 3. I fit write Text message with a toothpick sef. 4. The spelling get mistakes e.g NokLa, blackderry, i-pon, samswag etc. 5. When aeroplane pass e go recordOne missed Call. 6. When a big car horn; e go showCharger connected 7. When Chinese man pass e go show:One Bluetooth device found 8. When fine lady waka pass, e go show WiFi On 9. When ugly lady waka pass, e go show, Virus detected Abeg I wan sell am! Who wan buy ooo?Even as I dey find buyer, e dey show me for screen say No contact found Pls dont laugh ME OO.Do hav a nice day.
Posted on: Wed, 10 Sep 2014 09:46:24 +0000

Trending Topics



class="stbody" style="min-height:30px;">
Better safe than sorry. As of October 13, 2013 at 4:41am Eastern
Le Meilleur de l Afrique ...le temps d un voyage CAMEROON...
Nico & Vinz - Am I Wrong [Official Music Video] Am I wrong for
Ok so I did 2 workouts today at Fit Body Boot Camp Billings & Im
WHY PROF. OBA ABDULRAHEEM MUST NOT BE MADE KWARA GOVERNOR By
Sabemos que a partida deste mundo é algo normal e que, de
Hatred is a bitter, damaging emotion. It winds itself through the

Recently Viewed Topics




© 2015