My dear brother repent o, the punishment of God na earth e dey - TopicsExpress



          

My dear brother repent o, the punishment of God na earth e dey happen now o Abeg God only create your dick abi penis sorry cock for your wife only and not for all the girls Aunty Cock is only meant for training and not eating/sucking oooooo Aunty you already know say your boobs is meant for your children and not for broda kasali, bros ifeanyi, chief kolawole, mr kazeem, bro fatai, u beta hear me and repent as youre reading dis Bros your mama still dey expect you hand (money) for village o, stop chasing our girls boob and ass around or else na swear we go swear 4u o As things don spoil reach now, no more child abuse because all our bros don chop our age mate finish, even our small small girls for area wey never grow big breast sef don fall victim Aunty abeg reach your husband house 1st make u born 2 children 1st b4 your boobs rest in peace Na beg i dey beg una o, na from heaven i just dey come from dis evening o.
Posted on: Sun, 26 Jan 2014 18:03:58 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015