My people una good evenin happy sunday to u all...we lost one of - TopicsExpress



          

My people una good evenin happy sunday to u all...we lost one of our there father a man who is truthful and very committed a man who gat so much swag..this man na person wey dey always use bodi do sometin..he is the only ijaw man wey dey work for general hospital as security man his name is mr orienta wen late chief orienta dey alive if u carry patient go general hopitall he dey carry every ijaw person as he own brother and sister siir may ur soul rest in peace manwhile d burial ceremony of late chief orienta is yestaday night at omamiedi as our tradition demand..please join me to sympatize with d children nd othe family menbers like as our elders talk am if death neva take somebodi for ur house u no go know how painful it is late chief orienta may ur soul rest in peace
Posted on: Mon, 30 Sep 2013 06:31:18 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015