My people we greet una..dis morning i just sitdowm for my house - TopicsExpress



          

My people we greet una..dis morning i just sitdowm for my house dey reason life.once na i hear one bad news wey fit spoil ear.my people abeg make una helep me sympatized wit dis our belove sister wey lost ha pikin to.(mrs karinto warie-ebi)ha husband karinto na one popular ijaw musician known as karinto forkite..aka d bouncin baby boy mrs karinto warie-ebi lost ha beloved son dis mornin..my sister pls take hat and make u still remenba say God giveth and taketh
Posted on: Wed, 10 Jul 2013 07:58:14 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015