My pep de way pep de use peps name de do 419 nowadays na im make - TopicsExpress



          

My pep de way pep de use peps name de do 419 nowadays na im make me go remember wetin hapen in the year 19 b/4 dem born me ooh, wey principality go gada guys form agbero go blok road wey beta pep de folo de go heaven, na im BABA GOD send ANGEL GAB mesage, as Gab de reach dat na im principality tel am stop there u he ask dem wetin hapen? him tel am b/4 we go alw u pas u must drop sth, Gab tel dew wetin concern me concrn dat one na mesage wey Baba GOD send me i de go clear jaree, principality lagh say com no be say u 4rm heaven wey go make we leave u oh al pep wey pas de pay u must drop sth hmm na so dem drag am sotee God come luk see wetin de hapen na im cal angel Micheal, com, com, com go meet GAB e be like say bad pep de disturb am 4 road b/4 him talk finish Micheal don move fiam! as hm de reach na im principality begin de provoke de talk, God no de 2 de show ursef ooh na dis place we dey de hustl our money oh as im de tok so na im Micheal wey no de waste time come wipe al of dem Gab go
Posted on: Fri, 05 Sep 2014 08:53:14 +0000

Trending Topics



Recently Viewed Topics




© 2015