NIGERIA MY HERITAGE wit HERITAGE BANK:- Today we dey chuk eye for one of our Entertainers for Naija. if you fit ansa these questions correct then you don know the pesin; 1) Na sing Baby Jowo? 2) When dem born am? 3) Which year him become very popular? 4) Wetin be the name of him band? 5) Him and one Obodo America jazz Musician, Louis Armstrong sing togeda for which occasion? 6) Who remix him music recently? 7) Which year dem remix am? LadyG (@ladygdgenius) and Oche DKing (@ochewazobia) dey in da haus..
Posted on: Mon, 23 Jun 2014 15:52:54 +0000