Na 9ja you fit win Aeroplane by loading 200 Naira Mtn Card, very soon etisalat go say recharge200 and win country Na 9ja you go see fish inside Meatpie.. Na 4 9ja native doctor dey #laugh (hahaha)com detect ur problem Na 4 9ja Blackbery dey show 3G but no network.. Na 4 9ja we dey count money wey we withdraw for atm. Na 4 9ja Pharmacy dey sell coke,Recharge Card,chin chin,and beer! I luv 9ja! Na 4 9ja we dey suffer still we dey smile...... Ah Naija I love my country. #Nigeria #Jokes
Posted on: Mon, 26 May 2014 05:09:32 +0000
Trending Topics
Recently Viewed Topics
© 2015